Inicio Bad Bunny Canciones Religiosas Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA

Escuchar música y letra de 28 Grams de Burna Boy - Escucha y canta NewMusicas

Artist profile picture

28 Grams

Burna Boy

Canciones

For morning (ganja)
For evening (ganja)
For morning (ganja)
For evening (ganja)
I love the (ganja)

28 grams 1 oz mi have
Ninu yara mi oh
I no fit love you like I love marijuana
Make I no whine you
I no dey too talk
Na my mind I dey yarn
Mi o le p'ara mi oh
I no dey smoke crack
I dey smoke sativa
Mi o gb'oja s'ara mi oh

No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe

Just give me (ganja)
Original (ganja)
I roll the (ganja)
I tie the (ganja)
I light my (ganja)
I need the (ganja)
Prescribe the (ganja)
Medicinal (ganja)
For morning na (ganja)
For evening na (ganja)
I love the (ganja)
Ah

Ganjaman don't go nowhere
Unless I smoke my igbo
Make una leave me
Make una leave me
Dey, make I dey my own
I no need any disturbance
I no bother nobody eh
Awon kan shey omila
Awon kan je politician

No go do cocaine
E go drive you loco
Awon 'kan gbo
Awon 'kan dey on colos
Won o ni so fun e
Wa gbe ara e leke
And if you no take my advice
Wa shey ara e leshe

Just give me (ganja)
Original (ganja)
I roll the (ganja)
I tie the (ganja)
I light my (ganja)
I need the (ganja)
Prescribe the (ganja)
Medicinal (ganja)
For morning na (ganja)
For evening na (ganja)
I love the (ganja)
Ah

Más de Burna Boy

20 canciones
  • 23
  • Science
  • Real Life
  • Question...?
  • Alone
  • Wonderful
  • Science
  • Kilometre
  • Time Flies
  • Bundle By Bundle
  • Update
  • Soke
  • Real Life
  • Omo
  • Real Life
  • On Form
  • Bank On It
  • gbona
  • Time Flies
  • Pull Up
  • Inicio Bad Bunny Canciones Religiosas Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA