Inicio Bad Bunny Canciones Religiosas Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA

Escuchar música y letra de I Surrender de Mr Eazi - Escucha y canta NewMusicas

Artist profile picture

I Surrender

Mr Eazi

Canciones

Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kiss the boy (kiss the boy)

I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender

I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson

But wetin' I get e, pass the money wey you want
If you give me a chance, I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby, I just want to let you know

I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o

I surre, I surre, like say na felony, o
I don’t care, I don’t care about your money, o
You surre, you surrender to my ileke idi, o
No dey fear omo just call me your honey, o

No forgety baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough, tori
Baby, I surrender to your totori o

I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o
I surre, I surre to your ileke idi, o
I surre, I surrender to your ileke idi, o

Love, love, loving the boy
Baby, making you kiss the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, you for kiss the boy
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy (Zagadat)
Baby, make you loving the boy
Baby, make you kiss the boy

Más de Mr Eazi

20 canciones
  • Call Waiting
  • Nobody
  • I Surrender
  • She Loves Me
  • Dabebi (feat. King Promise & Maleek Berry)
  • Akwaaba Ayiti (feat. Michael Brun, Guilty Beatz, DJ Bullet, J Perry & DRO)
  • Africa, One Of A Kind (feat. Angélique Kidjo e Salif Keita)
  • Advice
  • leg over
  • Miss You Bad
  • Lento (feat. J Balvin)
  • Call Waiting
  • Doyin (feat. Simi)
  • I Surrender
  • Tony Montana (feat. Tyga)
  • Nobody
  • Open & Close (feat. Diplo)
  • Advice
  • Pour Me Water
  • Keys To The City (Ogede)
  • Inicio Bad Bunny Canciones Religiosas Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA