Inicio Bad Bunny Canciones Religiosas Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA

Escuchar música y letra de Your love (feat, Moses Bliss) de Chandler Moore - Escucha y canta NewMusicas

Artist profile picture

Your love (feat, Moses Bliss)

Chandler Moore

Canciones

I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently

This your love
It is all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love
E bi all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love (this your love)
Never seen your kind of love before (this your love o)
This is your love o (this your love)
(This your love o)

Everyday I'm seeing proof
Brand new mercies is something true
It don't change on what I do
You stay the same all way
Nothing can make you take your love from me

No one else deserves our praise
You go through for me on the hard days
Tell my story for one name
The only love that said
Nothing could ever separate
Separate me from

This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi yeah ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love
Is all I want
This, your grace
Is my warm embrace
Daddy igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh, oh kacha mma
When I look around
All I see is your love

Oh, oh, oh
When I look around
All I see is your love
When I look around
All I see is your love

Más de Chandler Moore

20 canciones
  • Where Are You
  • Where Are You
  • Lean On You
  • Lovesick
  • Yahweh
  • No One & Really Are (feat. Tiffany Hudson & Elevation Worship)
  • Praise (feat. Brandon Lake, Chris Brown & Elevation Worship)
  • Thank You (feat. Steffany Gretzinger & Dante Bowe)
  • Thank You (feat. Steffany Gretzinger & Dante Bowe)
  • Lean On You
  • He Understands
  • No One & Really Are (feat. Tiffany Hudson & Elevation Worship)
  • Yahweh
  • He Understands
  • Lovesick
  • Praise (feat. Brandon Lake, Chris Brown & Elevation Worship)
  • Refiner (feat. Steffany Gretzinger)
  • Your love (feat, Moses Bliss)
  • Back to you
  • It's Okay
  • Inicio Bad Bunny Canciones Religiosas Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA